SCROLLS

SCROLLS

NOTHING BY MOSES BLISS MP3, VIDEO AND LYRICS

    Moses Bliss Songs Songs   

NOTHING BY MOSES BLISS_MP3 DOWNLOAD, VIDEO & LYRICS

Scrolls gospel

Nothing has been the recent trending song by Moses Bliss. Now you can enjoy the song, singing alongside with the lyrics and knowing the meaning. 


DOWNLOAD NOTHING BY MOSES BLISS MP3

Download Mp3

Subscribe For More Updates

OFFICIAL VIDEO OF NOTHING BY MOSES BLISS  MP4


LYRICS OF NOTHING BY MOSES BLISS

Nothing wey God no fit do
Nothing wey God no fit do

E no matter wetin you dey go through
Make you no forget
Nothing wey God no fit do

Nothing wey God no fit do
Nothing wey God no fit change oo
E no matter wetin dem be tell you
(I'm here to tell you)
Nothing wey God no fit do

No man wey God no fit bless
No man wey God no fit help oo
E no matter wetin you dey go through
(I have come to tell you)
No man wey God no fit bless

No man wey God no fit lift (Ah)
No man wey God no fit lift
E no matter wetin you dey go through
Make you no forget
No man wey God no fit lift

No door wey God no fit open
No door wey God no fit open
E no matter
Wetin you dey
Go through
(I'm here to tell you)
No door wey God no fit open

No man wey God no fit heal
No man wey God no fit touch oo
I've never seen the righteous forsaken
Never seen the sea begging bread
I'm here to tell you
No man wey God no fit heal

Nothing wey God no fit do
Eh eh eh eh
Nothing wey God no fit do

E no matter wetin you dey go through
I'm here to tell you
Nothing wey God no fit do

E no matter wetin you dey go through
Make you no forget
Nothing wey God no fit do

Did You Enjoyed Kumama Papa? 
Check other Lyrics You Might Like HERE

Get Fresh updates as they drop via Telegram, WhatsApp and Facebook
Subscribe For More Updates

 Follow Scrolls Gospel on all social media platforms

Call/WhatsApp @ +2349020812126

Facebook @Scrolls

Instagram  @ _scrollsgospel  

Twitter @ scrollsgospel

Email: [email protected]

Post a Comment

0 Comments